L-jaxx

L-jaxx 10, Ehaekpen Road, off Airport Road B/c

02/07/2026

You see say na Manage our mama manage our Papa take born 8 children 🤣🤣🤣🤣

Men pls check if ur wife is just managing you o 🤧🤣🤣🤣

28/06/2026

Engineer no go pia me😜

23/06/2026

The water does not flow through the forest without bringing down trees #

23/06/2026

the water does not flow through the forest without bringing down trees

The river does not flow through the forest without bringing down trees
23/06/2026

The river does not flow through the forest without bringing down trees

12/06/2026

land is not the problem but the citizens #

11/06/2026

What did we do to you Tinubu 😭

04/06/2026

NIGERIA MY COUNTRY ‼️
‎part 2😭😭😭

who be this few so wey dey enjoy our milk and honey?

‎"Our Political Leaders and our Brothers, na dem be the political Actors"

‎this politicians so, are few but yet na dem dey control us wey be d millions inside the country, but the truth of this matter be say, we wey b d millions neva know our strength yet and I wish our brothers wen dem dey use dey fight us fit realize say dem dey use dem too, say their life as being bought and no be say na dem get mind pass o, or sabi pull the 🔫 pass.

‎he go make sense if we can come together join hands to change the situation of this country so that everybody go enjoy this milk and honey together.

‎wake up call..

31/05/2026

NIGERIA MY COUNTRY ‼️
‎part 1😭😭😭

‎A land that's still flowing with milk and honey but only the few are enjoying it..

Our political actors have consciously hijacked and we continue to share amongst themselves, even though their far relatives are suffering like every other nigerians and he no concern Dem.

‎wake up call..

Address

11 Airport Road
Bénin
2345

Telephone

+2347031659033

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when L-jaxx posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to L-jaxx:

Shortcuts

Share