14/10/2025
How Una go dey collect money low key 🙄 and dey swear for government online abi Una no receive money ni because me I no understand how them take get the 8.1million households .
If you know you received any money Abeg kindly "IGNORE" in d comment section