Rashlam Joe NIG. LTD

Rashlam Joe NIG. LTD Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Rashlam Joe NIG. LTD, Estate agent, Oloje Estate, Ilorin.

Supply of all kind of merchandise, general contractor, building construction, property & estate agency
Sales and services motor vehicle such as car, truck e.t.c

24/02/2026
14/02/2026
18/08/2025

Di National Orientation Agency (NOA) don hail di Imo State govment for dia recent decision to ban graduation parties for kindergarten, nursery, primary, and junior secondary schools students.

For one statement, di Director General of di agency Lanre Issa-Onilu say di policy na correct step to reduce di excesses wey dey follow dis ceremonies.

Imo State Ministry of Education say di only class wey fit do graduation ceremony na students wey dey primary 6 and SS 3.

Di state commissioner for education, Prof. Bernard Ikegwuoha say di reason dem ban am na for di students, parents, guardians and di school to focus on di academic achievements of di students for di end of dia primary and secondary school education cycles.

21/08/2024

Address

Oloje Estate
Ilorin
240098

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Rashlam Joe NIG. LTD posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category