15/05/2026
Me. Wey the work still broke like this. I pity who no the work,
I leave village to hustle for Lagos… next thing dem give me road work instead of soft life 😭💔
Mama say ‘my son go make am’ Na so I dey break stone dey cry 😂🚧