Chi-Izy kruz

Chi-Izy kruz Life style and family kruz 😘πŸ₯°πŸ˜

10/11/2025

Help me , na die I dey
Them don change my skin color
Abeg when them marry me, I was young and now I don’t want again but them wan kill me putπŸ˜‚
Please Like and comment make una advice me small how to run awayπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

10/11/2025

Him think say if him say make we use hand chop am, I go lose πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚me wey don Dey practice hellfire on earth πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚β€¦.

09/11/2025

Proving my love to hubby,πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

09/11/2025

As long as he cooked, it’s delicious or else the whole house will be upside down πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚@@@

Weekend with Hubby❀️😍
30/10/2025

Weekend with Hubby❀️😍

30/10/2025

Weekend well spent

14/09/2025
Happy Sunday y’all πŸ₯°πŸ₯°πŸ˜πŸ˜˜
14/09/2025

Happy Sunday y’all πŸ₯°πŸ₯°πŸ˜πŸ˜˜

30/08/2025

If English was easy, why we still Dey confuse between ma mi me mo mu πŸ˜‚πŸ˜‚
Na u wan go university, I don start my own home service lectures πŸ˜‚

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Chi-Izy kruz posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category