Ken Canada Tv

Ken Canada Tv daily news for sanitization, sensitization and stabilization of humanity and society across the globe

29/03/2025

The former governor of Rivers State, OGA ROTIMI AMAECHI tok say na sharing of money cos kata kata for OGA SIM FUBARA and
OGA NYESOM WIKE .

20/02/2025

Former Head of State,General IBRAHIM BABANGIDA don agree say Late Chief MKO ABIOLA win the June 12 1993 General Election for 9ja.

19/02/2025

Anambra state police command tok tok persin, OGA TOCHUKWU IKENGA don tok say 2 persin wey Dem arrest unto lawmaker AZUKA wey Kpia, don escape.

18/02/2025

Ogun state police command , don declare wanted de Wahala wahala Singer, Mr HABEEB OKIKIOLA
aka Portable.

18/02/2025

6 pipo don Kpia already unto the local government wahala between APC and PDP for Osun state .

18/02/2025

All the 80 persins wey fly the delta airline plane wey crash for TORONTO survive but some of Dem get injury.

BABA don go thy kingdom come @97.REST  IN POWER CHIEF EDWIN CLARK.SHALOM
18/02/2025

BABA don go thy kingdom come @97.

REST IN POWER CHIEF EDWIN CLARK.

SHALOM

15/02/2025

KEN CANADA TV

30/01/2025

Court don knack former US senator,OGA BOB MENENDEZ 11 years in prison unto OBUBUYEYE matter.

Address

Bénin

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ken Canada Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category