16/06/2025
Action Against Environmental Challenges (AAEC)
Motto: ‘’Together we can protect the Earth’’
Email: [email protected]
Koidu Limited Underground Mining Danger
*TITLE: KOIDU UNDERGROUND: DI DANGER WE DAE HIDE UNDER WE FUTS DEM*
*By Quinton Samuel Julius | Action Against Environmental Challenges (AAEC)
Koidu City, Kono District na dae heart of Sierra Leone wey don di gi plenty diamonds to strangers dem lek Koidu Limited. For years, Koidu Limited bin dae dig underground, make tunnel en shaft dem under di city. But now, as dem mining slow down, wetin dem lef under di gron na danger we wi nor dae see — danger wey fit bring big problem pan people en structure dem na Koidu.
*DANGER WEY NOR DAE SHOW: BUT DAE KILL SlOW*
Underground mining nor luk lek open pit — Na tem we dem dey dig long-long tunnel under di gron. Dis tunnel, we caring nor dae dem de weaken. Rain dae make dem collapse. People bin don di complain se dem di see crack na dem house, floor dae sink, wall dae divide. Di gron under we foot nor stable again.
Koidu City dae rest pan empty tunnel — and e dangerous.
*CHEMICAL DANGER EN DIRTY WATER*
Underground, chemical dem still dey. Oil, waste, chemical wey bin don dae use for wash stone all dae soak inside di tunnel dem. When rain fall, dem mix wit di water en go poison di well en borehole water. People dae complain say di water get bad smell, dem dae get skin sick, diarrhea en other infection dem.
*FLOODING EN EROSION*
Rainwater dey go inside dem tunnel, then e cause flooding. Di gron dey weak, so flood water dey jam back pan surface. Dis make erosion start. People nor understand how flooding dae happen for place wey bin dry before.
*STRUCTURE DEM NOR SAFE AGAIN*
House, school, clinic — all den building ya nor stable again. Dem build am pan gron wey hollow under. Experts dem worry say if di tunnel collapse, plenty building go fall. But Koidu Limited nor don take action. EPA en Ministry of Mines nor even investigate.
*IF WI NOR ACT NOW*
If we nor act. People go lose house, water go poison, business dem go lef. Na time now for act.
WETIN WI FO DO*
1. *Check All Underground Tunnel* – Survey for know which side dangerous.
2. *Make Map en Sensitize People* – Tell people which area bad.
3. *Refill Di Tunnel* – Koidu Limited for fill dem tunnel wit soil.
4. *Water Test Regular* – Check well en borehole water for poison.
5. *Stop Building Pan Danger Zone** – Nor approve building pan old shaft.
6. *Government Enforce Law** – EPA, Ministry of Mines for act now.
*CONCLUSION*
Koidu don suffer for diamond. We nor for suffer again for di danger dem lef behind. Di problem underground na real, en we need solve am fast.
Koidu deserve better — dea pupil dem don di suffer for too long.
Government Regulatory body dem don chip dem sef en betray dem fellow brothers and sisters dem na kono District. Tiday de district nor get anytin fo show pas fo sidom na timebomb. Di wan dem wae wi bin show love en ask se duya una fet fo wi cam bak en crucify wi. Or na wae wi nor get moni na hand en yu show se na yu poor pas ol, so dat fo mek yu nor ba tok gud fo dis land en betray am to strangers dem.